
Timaya – Born To Win Mp3 Download Free
Download Timaya – Born To Win For Free Mp3, Mp4 and 320kbps On Mixloaded.com
The talented Artist & Song writer Timaya, comes back with a whooping track titled, âBorn To Winâ.The song is perfect track that worth place on your music playlist, Download & Enjoy for Free.You can stream and download songs only on Mixloaded.com Website like Timaya – Born To Win and donât forget to tell us how you feel about the song on comment box below. We serve you better by presenting newly released song from your favorite artists.
Stream & Download Timaya – Born To Win Mp3 Below
DOWNLOAD
Watch Timaya – Born To Win Youtube Video Below:
Timaya – Born To Win Lyrics
Right
Chulo
Legoo
E yeah
Eh ah
Chulo no dey tire
(Chulo eh)
Lift them higher
Take dem higher (stoopid, right)
Iâm born toâ
win
Me,â
I no getâ
anybody to help me so Iâ
must win (right)
All my life, everyday, my dream is justâtoâwin
Me,âI no getâanybody to helpâme so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gongo a gongo a gongo aso (right)
Back inna the days, we dance gongo aso (yeah)
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo (yeah)
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special
Iâm born to win
I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy, back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Get away, when I sell plantain
Where dem dey ? (nobody really knows tomoro)
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey hustle back e don tey (chulo eh)
Get away, when I bin sell plantain
Where dem dey?
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey dey hustle back e don tey (chulo eh)
Chulo no dey tire
Anytime I come; me I give them fire
All of my guys, me I link dem higher
And Iâm still that tonyo tonyo
Say chulo no dey tire
Any time I come; me I give them fire
All of my guys, me I link dem higher
And Iâm still that tonyo tonyo
Iâm born to win
I no get anybody to help me so I must win (right, yeah)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no get anybody to help me so I must win (yeah)
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gongo a gongo a gongo aso
Back inna the days, we dance gongo aso
Gongo a gongo a gongo aso
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special
Say the people wey we start I see dem no more
Stoopid!
Legoo!
Leave a Reply